Latest Common Person Song Download Mp3 By Burna Boy 2023. New Hip Hop Song Common Person Mp3 Download 320Kbps For Free. Top Trending English Song Common Person Sung by Burna Boy, Music by Burna Boy & Lyrics Written By Burna Boy Only On Filmisongs.
Common Person Full Song For Free
Singer | Burna Boy |
---|---|
Music Composer | Burna Boy |
Lyrics Writer | Burna Boy |
Original Source | YouTube |
Released On | 01-31-2023 |
Common Person Mp3 Song Download
Common Person Lyrics
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith
Food for my plate, fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my ow